"Flow"
— cantado por Runtown
"Flow" es una canción interpretada en nigeriano lanzada el 25 diciembre 2024 en el canal oficial del sello discográfico - "Runtown". Descubre información exclusiva sobre "Flow". Encuentre la letra de la canción de Flow, traducciones y datos de la canción. Las ganancias y el patrimonio neto se acumulan mediante patrocinios y otras fuentes de acuerdo con una información que se encuentra en Internet. ¿Cuántas veces apareció la canción "Flow" en las listas de música compiladas? "Flow" es un conocido video musical que ocupó posiciones en las listas de éxitos más populares, como Top 100 Nigeria Songs, Top 40 nigeriano Songs y más.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Flow" Hechos
"Flow" ha alcanzado 2.1M visualizaciones totales y 25.2K me gusta en YouTube.
La canción se envió el 25/12/2024 y pasó 5 semanas en las listas.
El nombre original del video musical es "RUNTOWN - FLOW (OFFICIAL VIDEO)".
"Flow" ha sido publicado en Youtube en 25/12/2024 15:00:06.
"Flow" Letra, Compositores, Sello discográfico
Watch the Official Video for Flow By Runtown
Stream flow
Lyrics
No be the type to Dey overdo
I fit craze but I’d rather rather keep my cool
Evidence wey dey for my move soundgod duro tor no be small title
E no get nothing money can’t do
No gara for who get money pass you
Money dey dey dey dey
Make your mind dey dey dey dey
You know my mind is not for rent
That’s why we can-never connect
You on the side
I’m on the high
I’m coming bright like a comet
Focus
Anytime wey I try to focus
Yansh no dey fit let man focus
Many things wan change my focus
Chorus
Shayo go dey flow like water
Kpoli go dey burn like fire
Shawty wanna leave me go
Na why na why be say e dey pain me ga ga
X4
Steady on the road money moves like I’m Escobar
Paparazzi when I touch down
They do the beef man I do Crocker
Oh oh oh oh oh
Me I like the girls wey dey sharply bend over
Wey carry bunda like a Range Rover
Wey no dey like to dey sleep over
You know my mind is not for rent
That’s why we can-never connect
You on the side
I’m on the high
I’m coming bright like a comet
Focus
Anytime wey I try to focus
Yansh no dey fit let man focus
Many things wan change my focus
Chorus
Shayo go dey flow like water
Kpoli go dey burn like fire
Shawty wanna leave me go
Na why na why be say e dey pain me ga ga
#runtown #flow #officialvideo